Connect with us

AUDIOS

Timi Dakolo – Omo Ayo (Download Mp3+Lyrics)

Published

on

gt-booster

Timi Dakolo - Omo AyoTimi Dakolo releases a powerful song titled “Omo Ayo” , It’s a lovely song you will love to download on your playlist.

 Download    

 

 

 

Timi Dakolo – Omo Ayo Lyrics

Ọmọ, Ọmọ AyoỌmọ, Ọmọ AyoSee my heart and all its breakingsLife and all its takingsI still remain Ọmọ Ayo
Wake up from morningSo much on my mind, worriesHunger dey strike, family dey cryPesin just dey try surviveFeels like everything is against meBut I no fit explainBut I go still remain Ọmọ Ayo
Though the nights are getting longerEverytime I try to spend, another one go drag me downBut I no go changeOr wipe the smile from my faceI go still remain Ọmọ Ayo
Ọmọ, Ọmọ AyoỌmọ, Ọmọ AyoSee my heart and all its breakingsLife and all its takingsI still remain Ọmọ Ayo
I don stay with painSee, I know how she deyShe don give me chop, she don dey my placeYou fit no relateShe don show me shege, she don stain my nameShe don chook my eyesBut I still remainI still remain Ọmọ Ayo
You do pesin good, dem take bad repayDem don stab my heart wey I take serve dem plateDem don show me shege, real tatasheDem don eat last pot, spit on my faceBut I no go change, I know my nameI still will love, I still belongAnd I still remain Ọmọ Ayo, oh
Ọmọ, Ọmọ Ayo (Ọmọ, Ọmọ, Ọmọ)Ọmọ, Ọmọ AyoSee my heart and all its breakingsLife and all its takingsI still remain Ọmọ Ayo (yeah, Ọmọ Ayo)
Ọmọ, Ọmọ AyoỌmọ, Ọmọ AyoSee my heart and all its breakingsLife and all its takingsI still remain Ọmọ Ayo
See my heart and all its breakingsLife and all its takingsI still remain Ọmọ Ayo
Dem wan break me downSee, dem wan off my lightDem wan take my life, dem don make their plansDem don write them downAy, ay, ayBut I still remain Ọmọ Ayo
 
 
Watch Video
https://www.youtube.com/watch?v=RwoZhDAY-UQ

gt-boosterSherohost.com

As one of the leading Evangelistic Gospel hub in Africa, we strive to give you the best at all time, We regularly post current Gospel music industry information,News, music, videos, interviews and events. Our God given vision is to bring men close to God Almighty through music and supporting, The Gospel music industry, Gospel artistes and ministries. Contact us: Call line +2348032564751, WhatsApp +2348032564751. Info@gospellover.com

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

SPONDORED AD

ADVERTISEMENT

Advertisement gt-booster