AUDIOS
Moses Bliss x Neeja Ft Spotlite Nation – E Dey Flow
Published
2 years agoon

Official Video and Audio “E Dey Flow” By Moses Bliss , Neeja and A-Jay Asika featuring Festizie, S.O.N Music and Chizie.
Watch Video
Moses Bliss x Neeja Ft Spotlite Nation – E Dey Flow Lyrics
Lyrics
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know.!!!
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Neeja)
I no fit count
I no fit count oh
The blessing of God
Upon me life oh
See as my life
E don balance oh
Na the grace of the lord
Taking me high
(Oh oh oh)
Verse(S.O.N)
No be fantasy
Ur love is my reality
The anointing
Dey break the yoke
All of dem Dey believe
Say my God no Dey bobo
The way you pamper me
Steadily oh
Surprising me constantly oh
Boosting my energy oh oh
This ur love no be fallacy oh
Even the blind can see oh
Wetin u do for me oh
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
Verse(Ajay Asikaa)
The oil flowing steady
Comot the boy from trenches
Hilux no fit park my blessings
I Dey on God
So I’m never stressing
“No ooh”
Verse (Festizie)
Falala Falala
Under the umbrella
I get eternal life
Me no fit suffer
My daddy Ogaranya
E put the oil for my head
Verse (Chizie)
When I look around oh oh
Everything I Dey see
Just Dey make me believe say
Oil Dey my head oh
As u see me Dey shine oh oh
Sapa and me be like bread and tea before
jehova help me oh
Verse (Moses Bliss)
Now I don Dey select
Odogwu na my connect
All of my songs
Just Dey make sense
Oil Dey my head oh
Na the word I Dey confess
Wey come Dey make e me the best
Who God don bless no man contest
Oil Dey my head oh
Chorus
E dey flow
Oil for my head dey flow
No be wash oh
If u check am
U go know
Blessings choke
From my head
Down to my toes
No be joke oh
Even for my face e Dey show
E dey show
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
Flow, flow, flow, flow, flow
Oil for my head dey flow
As one of the leading Evangelistic Gospel hub in Africa, we strive to give you the best at all time, We regularly post current Gospel music industry information,News, music, videos, interviews and events. Our God given vision is to bring men close to God Almighty through music and supporting, The Gospel music industry, Gospel artistes and ministries. Contact us: Call line +2348032564751, WhatsApp +2348032564751. Info@gospellover.com

You may like
SPONDORED AD

ADVERTISEMENT


ODIGI WONDER – WORTHY IS THE LAMB(MKPARA WONDER)

Solomon Chidi – Gaining || Mp3 Download

Frank Edwards – Awesome Odogwu || Mp3 Download

Sis Juliet Francis – EMMANUEL BIA ZAM ||Mp3

Judikay ft. Mercy Chinwo – Ekele Gi (Your Praise) ||Mp3

Sis Juliet Francis – IKE ADIGHI AGWU CHIM ||Mp3

Mr M & Revelation – Under Your Cover (Mp3 Download)

Sochima Chukwu – Final Say (Mp3 Download)

Anayo Kelvin – God answer your name (Mp3)

Prince Gozie Okeke – My Gift || Mp3 Download

Moses Bliss – HALLE x SPOTLITE, Chizie ||Mp3

ESTHER OJI – GLORIFIED ft Kaestrings || Mp3

Adazion IJ – Ome Nta Ome Imo (Mp3 Download)

Worship With Choolwe – Lyansa Lyanu || Mp3

Gabriel Eziashi x Ccioma – Ikuku || Mp3 Download

Gabriel Eziashi x Ccioma – Ikuku || Mp3 Download

Moses Bliss – HALLE x SPOTLITE, Chizie ||Mp3

Chioma Jesus – Jesus Is Life ft Prinx Emmanuel(Mp3 Download)

Worship With Choolwe – Lyansa Lyanu || Mp3

Adazion IJ – Ome Nta Ome Imo (Mp3 Download)

ESTHER OJI – GLORIFIED ft Kaestrings || Mp3

Prince Gozie Okeke – My Gift || Mp3 Download

Mr M & Revelation – Under Your Cover (Mp3 Download)

Anayo Kelvin – God answer your name (Mp3)

Sochima Chukwu – Final Say (Mp3 Download)

Sis Juliet Francis – IKE ADIGHI AGWU CHIM ||Mp3

Judikay ft. Mercy Chinwo – Ekele Gi (Your Praise) ||Mp3

Sis Juliet Francis – EMMANUEL BIA ZAM ||Mp3

Frank Edwards – Awesome Odogwu || Mp3 Download

Solomon Chidi – Gaining || Mp3 Download

Sochima Chukwu – Final Say (Mp3 Download)

Sochima Chukwu – Have Your Way (Mp3 Download)

Worship with Choolwe – Sumbulweni (Be lifted)Mp3

Minister GUC – Can’t Live Without You (Mp3 Download)

Chika Iyke – IHE INEME || Mp3 Download

Jimmy D Psalmist – My Case Is Different ||Mp3

ADA EHI – I LIVE (LIVE) Mp3 Download

Esther Oji – Chief Commander (Mp3Download +Lyrics)

Fortune Ebel – Daalu (Mp3 Download + Lyrics)

NATHANIEL BASSEY – JEHOVAH (Mp3 Download)

Tosin Oyelakin – I Will Wait || Mp3 Download + Lyrics

SINACH – THE LORD MOST HIGH (Adonai) Mp3+Lyrics

GUC Ft Sunmisola Agbebi – Good God (Mp3+Lyrics)

Greatman Takit – No Lele (Mp3 Download)

MOGmusic – JOY || Audio +Lyrics


ODIGI WONDER – WORTHY IS THE LAMB(MKPARA WONDER)

Solomon Chidi – Gaining || Mp3 Download





