Connect with us

AUDIOS

Emmasings – Wetin Jesus No Fit Do (Mp3 Download)

Published

on

gt-booster

Emmasings - Wetin Jesus No Fit DoEmmasings releases a flaring and spirit elevating praise titled “Wetin Jesus No Fit Do” , You give barren woman pikin o ,Na so You de do ,You turn nobody to somebody , Na Your way , Brethren wetin be that wey baba God no fit do? , Download and Feel God in action .

 Download   

 
 
 
 

Emmasings – Wetin Jesus No Fit Do Lyrics

Lyrics
 
You give barren woman pikin oNa so You de doYou turn nobody to somebodyNa Your wayNo disease wey pass Your PowerNo no no noNa You be bossYour way no be our way o o o oYou give barren woman pikin oNa so You de doYou turn nobody to somebodyNa Your wayNo disease wey pass Your PowerNo no no noNa You be bossYour way no be our way o o o o
Wetin Jesus no fit DoE no de E no deWetin Jesus no fit DoE no de E no deWetin Jesus no fit DoE no de E no deWetin Jesus no fit DoE no de E no deE no deE no deE no deWetin Jesus no fit do e no deE no deE no deE no deWetin Jesus no fit do e no deE no deE no deE no deWetin Jesus no fit do e no deE no deE no deE no deWetin Jesus no fit do e no de
Miracle wey You no fit do no deSickness wey You no heal no dePerson wey you no fit change no dePocket wey you no fit touch no deNo tear tear pocketMiracle wey You no fit do no deSickness wey You no heal no dePerson wey you no fit change no dePocket wey you no fit touch no deNo tear tear pocket
E no deE no deE no deWetin Jesus no fit do e no de
 
 
WATCH VIDEO
 
 
 
 

gt-boosterSherohost.com

As one of the leading Evangelistic Gospel hub in Africa, we strive to give you the best at all time, We regularly post current Gospel music industry information,News, music, videos, interviews and events. Our God given vision is to bring men close to God Almighty through music and supporting, The Gospel music industry, Gospel artistes and ministries. Contact us: Call line +2348032564751, WhatsApp +2348032564751. Info@gospellover.com

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

SPONDORED AD

ADVERTISEMENT

Advertisement gt-booster