Connect with us

AUDIOS

Stella Yama – Jesus Na The Answer

Published

on

gt-booster

Renowned Gospel artist Stella Yama  serves a brand new single titled Jesus na the answer..

its a brand new gospel song that entails Jesus as the only answer to all problems of life.

What ever be the case we might be facing Jesus is the only answer..

www.gospellover.com…

 Download

Lyrics…

She na about power
Na im you still they bother
My brother make you halla – – – halleluiah 
Because the one with power 
Agu  n’echemba one
I no get number two
I no dey two at all
Na im  be three in one
Father son and Spirit 
him name na master Jesus 
shout Halleluiah 
 
Helele, iyelele helele helele iyelele iyele oooo
Hephzibah ibah ibah ibah 
 
Are you looking for an answer 
Come with me to the one with power 
Na im go put you over 
Every thing wey make you tire
He will lift you higher
Make you overcome your trials
He will give you power 
Your enemies go surrender 
Make you for no suffer again o
So papa, mama, brother, sister o, oh
Make una come o
Follow Jesus 
 
Chorus 
My Jesus na the answer 
Owe o
Na the answer 
Jehovah na the answer
Owe o
Na im be the answer 
My redeemer na the answer 
Owe o
Na the answer 
Messiah na the answer 
Owe o
Na im be the answer 
Prayer na the answer 
Owe o
Na the answer 
Our father na the answer 
Owe o
Na im be the answer 
Jesus na the answer 
Owe o
Na the answer 
My redeemer na the answer 
Owe o
Na im be the answer. 
 
(Vrs2) 
He”s the true provider 
His Almighty blessings come in showers
His blood will give you cover
E go make you hot like fire
Na im be the master
Everybody go the desire
Them go dial your number so te them go dey wonder
From January to December  ooh
Papa, mama, brother, sister o oh
Make una come o
Follow Jesus 
 
CHORUS 
My Jesus na the answer 
Owe o
Na the answer 
 
Helele iyelele helele helele iyelele iyele oooo
Hephzibah ibah, ibah ibah 
Na Jesus get i power 
Agu n’echemba one 
I no get number two 
I no dey two at all 
Na im be three in 
Father son and Spirit 
Him name na master Jesus 
Shout Halleluiah 
Hephzibah 
 
Chorus  
 
Jesus na the answer ee ,ee
Jehovah na the answer 
ee, ee
My Redeemer na the answer, ee, ee
Prayer na the answer 
ee, ee
 Helele helele iyelele iyele ooo
Hephziba

gt-boosterSherohost.com

As one of the leading Evangelistic Gospel hub in Africa, we strive to give you the best at all time, We regularly post current Gospel music industry information,News, music, videos, interviews and events. Our God given vision is to bring men close to God Almighty through music and supporting, The Gospel music industry, Gospel artistes and ministries. Contact us: Call line +2348032564751, WhatsApp +2348032564751. Info@gospellover.com

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

SPONDORED AD

ADVERTISEMENT

Advertisement gt-booster