Connect with us

AUDIOS

Prinx Emmanuel – Salute (Mp3 Download +Lyrics)

Published

on

gt-booster

Prinx Emmanuel - SalutePrinx Emmanuel releases a flaming praise song titled “Salute” featuring Kola boy , off his Album According To Brother Nwachukwu , Download now ,

 Download   

 

 

 

Prinx Emmanuel – Salute Lyrics

Not Available now

 

Prinx Emmanuel – Bigger (Odogwu) Lyrics

Our father wey dey for heaven
Nobody fit collect the chair
Wey you sit down
Our baba
We gabdun your pattern
We throway salama
For na you hold us down

These other gods
Wey them dey carry for pocket
I cannot relate
‘Cause my father no be their mate
These other gods wey them dey keep for apartment
All of them are worthless
And i just dey laugh

‘Cause my father is bigger than Odo
Odogwu Odogwu Any Odogwu
Your actions are not accidental
Only you no contester
Only you for the Center
Everything I Surrender
You dey give me bonanza

Ah ah ewo
At the mention of your name oh
And as you step in at the place
Every other power go mellow
Everywhere go dey rearrange oh

Nobody fit say no
Number One cha cha cha
Original Abba father
Everything go Sha pra pra
Only you oga kpata Kpata Kpata

Our father
Wey dey for Heaven
Nobody fit collect the chair where you sitdown

Our Baba
We gbadun your matter
And we throway salama
Cause na you hold us down

These other gods
Wey dem dey carry for pocket
I cannot relate
‘Cause my father is not their mate oh
These other gods
Wey dem dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh
‘Cause my father is bigger than)
Odogwu

 

gt-boosterSherohost.com

As one of the leading Evangelistic Gospel hub in Africa, we strive to give you the best at all time, We regularly post current Gospel music industry information,News, music, videos, interviews and events. Our God given vision is to bring men close to God Almighty through music and supporting, The Gospel music industry, Gospel artistes and ministries. Contact us: Call line +2348032564751, WhatsApp +2348032564751. Info@gospellover.com

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

SPONDORED AD

ADVERTISEMENT

Advertisement gt-booster